Charly boy's granddaughter graduates with a first class(must see)
"Area fada" charles oputa aka Charly boy on Instagram congratulated his granddaughter Olivia for graduating with a first class in Advertising, Public Relations and media
After sharing her photos and her grades charly boy wrote:
Dear God, intact I no know wetin you see for my body wey you dey take scatter me with blessings anyhow. I no complain o! I just dey grateful as you dey totori me with blessings.
"You are already aware that my first granddaughter Princess Olivia don finish her university degree with first class honours. Baba you just too much! "

Comments
Post a Comment